Tulenkey – Proud Fvck Boys (Remix) Ft. Kubolor x Shaker x Sister Derby x RJZ DOWNLOAD
“Proud Fvck Boys Remix Lyrics (Ghana
Version) BY Tulenkey” Ft. Wanlov, RJZ,
Shaker, Sister Deborah”
[Intro]
Tule
Remix
We dis
[Verse 1: Tulenkey]
My fvck boys for IG Whats good
Na we fi run for DM anytime
And if we chop bounce sef we be cool
We go unsend the message then deny
To all my fvck boys wey dey play away
Bor nu saa mak she never know your house
If yawa pai whim you can never be traced
If en house far to the nearest movie house
My fvck boys for Pent where you are?
We de3 the only thing we dey know be
pressure
We go fi sell wanna bed buy X
No be anything we no go perch forever
So we dey all day everyday
We hardly give a fvck
Fvck boys see the day we go change be the
year Lukaku
go win ballon d’or
[Chorus]
Fvck boys we de fvck we no care
And we dont give a fvck to the end
Fvck boys we de fvck we no care
And we dont give a fvck to the end
And we dont give a fvck we no care
[Verse 2:Lil Shaker ]
Fvck boys we never dey settle down
So so boys demma girls we dey eat
We no go waste money go silverbird
Utorrentz dey by all means ego leak
Fvck boys we dey tweet Avengers y3 boa
Korea series soor we dey watch
We dey take wanna money tear bet
If e shi aa Luka, sorry Mourinho lef he dey
score
[Verse 3: RJZ]
Fvck boys y3 ninam with the brand
We take fvck from London to Accra
My new girl she dey figga bodyguard
She loose guard wey i fvck for en back
Na wo hwe me then Tule my dear
We be the proud fvck boys of the year
We be the proud fvck boys of the year
[Chorus]
Fvck boys we de fvck we no care
And we dont give a fvck to the end
Fvck boys we de fvck we no care
And we dont give a fvck to the end
And we dont give a fvck we no care
[Verse 4: Kubolor]
Obolorlor
Fvck boys we no dey pipi by height oo
Your body go come before we go start oo
No Medical check up too risky
You get Range di3 trumu tafrisky
Uber you take come my there den sly licking
Trotro di3 gyina ho gye like a chicken
[Verse 5: Sister Derby]
Fvck boys no dey give we pressure
Chop satty den call dem Uber
No long situationship best cure for
relationship
Get some kind Chocroche life
Fi take Bofloat eat your wife, Im Lie!
[Chorus]
Fvck boys we de fvck we no care
And we dont give a fvck to the end
Fvck boys we de fvck we no care
And we dont give a fvck to the end
And we dont give a fvck we no care
0 comments:
Post a Comment